Nneka - Kangpe Şarkı Sözleri

Nneka şarkıcısının popüler şarkılarından Kangpe şarkısının sözlerini sizlerle paylaşıyoruz. Nneka - Kangpe Şarkı Sözleri sitemize 1 Kasım 2014 Cumartesi tarihinde admin tarafından eklenmiştir.

Nneka - Kangpe Şarkı Sözleri

So na so e be
na condition come make you aje like this
You say your husband, na him leave you
you say e go fit betray
So na so you dey weak
As I see you before I think say you dey kangpe
Nothing fit ,fit shake you,nothing fit ,go fit break you
Na you rake before
Na you talk say you no go put man before God
see yourself as you be
Na you talk say you no go put man before God oh

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

You talk say, you be big man
'cause you fit raise your hand, fit beat your pikin beat e own wife
You sabi ,bible well oh
Dey go church, everyday oh
Notice me or I quench
Look at me, how I bounce
But na you be the crook
Na your kind fit open eye kill person misuse and abuse him
419,ole thief,basket mouth,ojoro
But you know how e be
When wind blow fowl nyash go open very very well oh

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

Wesley williams:
Yo man
One question
when was the last time you ever thank the lord almighty for your life?
when was the last time you tell your wife say you love her?
when was the last time you tell your son and daughter say you love them?

REFRAIN
As you know God no go give you anything you no go fit deal with
Na so dem talk,
The thing wey no fit kill you e go make you strong
e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
The thing wey no fit kill you e go make you strong
God no go give you anything you no go fit deal with

Bridge:
And as I walk through the valley of the shadow of death
You will fear no evil for
his rod and his staff are with you
You come this far to sing your mistery
aye aye aye......

Nneka - Kangpe Şarkı Sözüne Yorum Yaz

Yorum Yazma Kuralları: Nneka - Kangpe Şarkı Sözleri hakkında yaptığınız yorumlar da hakeret içeren yada onur kırıcı cümleler olmamalıdır. Lütfen sanata saygı çerçevesinde yorum yapınız. Diğer tüm şarkı sözleri yayınlarında olduğu gibi Nneka - Kangpe Şarkı Sözlerine atılan hiçbir hakaret, küfür, argo içeren yorum kabul etmeyecektir. Şarkı Sözlerine göstermiş olduğunuz hassasiyetin tüm şarkı sözleri için geçerli olduğunu unutmayınız.
captcha
Nneka - Kangpe Şarkı Sözüne Yapılan Yorumlar

Nneka - Kangpe Şarkı Sözüne henüz yorum yapılmamış. Nneka - Kangpe şarkı sözüne ilk yorumu siz yaparak katkıda bulunabilirsiniz.;

Diğer Nneka Şarkı Sözleri